Today, wahala burst when I went out to buy fuel today.
I carry my 4 liters keg enter taxi and sat between two fine girls for no reason . The motor come dey hot,
everybody dey sweat. The girl wey dey my right come talk say, "Driver, abeg turn on the AC, this heat too much "...
@Kamsi_writes All these writers be making me go crazy ,story go dey sweet me una go say part 2 by 8pm or next year
Now I can't stop refreshing my Twitter
@BenHundeyin@BenHundeyin I think it's time @NigerianPolice introduces the use of body cams and which must be turned on all the time
That's the only way to reduce all these unlawful harassment or misconduct
@BenHundeyin Man ,he's still a suspect and this is the problem we have in this country ,labeling youths as cultists, yahoo Boys .
He's innocent until proven guilty
And is this how you were trained to cover up lies and misconduct from your officers
@Marvistech@blaccmajek Of course everyone would die but no be that kind remark dem dey use bant on a day he's grieving
And who wouldn't react to such comment, that's an emotional outburst .
@MrAyotee @winnways @instablog9ja Nah admission issue person dey depressed like that oo
Con imagine person wey don attempt O'level multiple times and nah one subject like math dey spoil am
people wey never experience failure go think say others no try
@winnways @MrAyotee@instablog9ja If you don experience this before ,you won't be saying this ,imagine staying at home for 4 years while your mates are almost done ,you'll certainly feel like something is wrong