A guy on TT {anidoriangray2147} posted on this page :
After police catch me say I be yahoo boy, dem search all my phone tire search everywhere, dem no see anything dem put us behind counter, we had to pay 10k make dem release us, because they needed the prove of ownership of the bike Wey we use but we werenโt with the papers. But last last eh nor reach 10 minutes I come see one of the police man Dey use WeChat Dey chat Oyibo. For inside the station, I come Dey video the police man so even police still Dey wear uniform Dey do yahoo, but still Dey oppress people Wey Dey pass for road#Viral #vdm #nigerianpolice