Even Jesus bin sabi se no be everybody go accept di Gospel weh im Apostles go preach, bikos Baba God no de force imsef on pipo.
Las las, Jesus tok se e go beta for pipo of Sodom and Gomorrah dan for pipo weh reject di Gospel message.
(c.f Mt 10:7-15)
#DSG #1039
09.07.26
Things wey suppose lead to outrage Dey lead to skit, and when them make am them go begin remind una wey be audience say una no be their level and una broke.
As a man, when the options present & it is time for you to choose a partner, I hope you choose the soft babe.
The one whose consistent demeanor is '🥹'
The one gentle in expression, kind in communication & non combative.
Leave komodo dragons alone for animal control.
Children of the VERY average Nigerian used to have birthday celebrations. The parents would rent canopies, cook and invite djs. There used to be parties and the entire neighborhood would gather to celebrate w the child. I don’t hear birthday music anymore. There’s nothing left