@officialnyscng Please, I was posted to Kano the last batch but I didn’t go. This batch, I got posted to Edo but due to some factors, I don’t think I am ready to go. Please, what are my chances with Nysc if I decline this second call?
@instablog9ja I get one cele church adjacent my window. E nor get when I nor dey swear for dem. Na everyday dem dey get war to fight.
I don sabi almost all their songs finish and I am not even a Christian 😭😂😂😹