@Ekitipikin To us that saw the game but we didn't play it because of lack of funds🥂😭😭
God go do am for me sef oo🙏😌.
Abeg make pesin bless me with money so me and my siblings go fit chop🤲🏻😩.
@Ekitipikin I will surely win your game one day, na lack of funds dey cause am