@EdmundOris@lexisrenis@Iampreshiouz But na una real name be that. Una Dey move like mob. Always with the senseless arguments. Yamal didn’t do shit to win the award
@Gviev See your rubbish thoughts. Zero improvements in the lives of ordinary Nigerians but see the rubbish wey Dey sweet you. Misplaced priorities. Bomb blast for Bornu no even make you rethink before you post this nonsense. E Dey shame me say you be catholic. Tufia