@osemike300 Nah once i complain give my mama dem go caution the bastard nah why that rubbish stop o like if i dey pass that time and her papa dey close to her the pikin go start saying the thing cuz nah wetin em mama tell am to do once she sees me Omo o ๐ we don see something for dis life o
@osemike300 Mehn nah so one useless woman for our compound that time take start dey ask me useless question say why i masturba... Her daughter 5yr old o abi 6 Mehn i was so confused like how, where, when? That time if i pass the pikin go start to dey repeat same rubbish am like am like wtf??