@AirtelNigeria the rate my 40gb runs down to 5gb last still dey shock me till date. Abeg how did I offend you guys wey make unah run me that kind street #ojoro abeg make unah refund me my data GB.
@AirtelNigeria Abeg make unah try rectify this network coverage issue na ..which one be person sim card go dey show insert sim card since morning...09016314437
@DavidsOffor@PeterObi E pain me wella say me n this olodo called Offor David dey answer same surname... shame dey catch me on your behalf shaa...amuru gini, amuru nwoke...mumu, just continue to dey zuzu