@Banes_vantage@ejykmykel1 You wrote ( this is the disadvantage of technology)
You also wrote ( inevitable giving senseless people platform to regurgitate shit!) now my own conclusion is that, you seem to be dat sense person here π
@Mbahdeyforyou Oyibo don dey carried away by de wey she sings with their kings vibes. Na why dem de find am convincing enough to hand her de π
If you check de music wey wizkid take win him own, you go understand wetin I dey talk. πΆ