@iamcollinsceleb@TheKeyxxWay Oga the only tin Ronaldo get pass Messi for this life na 6 packs 😂😂
That 1000 goals
Before Messi go reach 42 e will have more than that
Nothing left for Ogunmepon 😂😂
@vonklassique@TheKeyxxWay The warey fit no Dey watch ball like that
Or even no anytin abt football
Most dem na just Flashscore dem Dey use update there football info