@247FC247LFC@instablog9ja Like dyg?? I don’t know why some people are seeing anything wrong with that oo
You don’t have to put pride into everything … the thing wey Dey pain them is that the friends from abroad aren’t doing anything
@CrayyyyyyyyyyyT@instablog9ja Lmao Shey na about female we Dey talk about here
Speaks about who you are
I no fit Dey bant with man wey Dey use lipgloss Abeg
Talk to your fellow fem boys
@femistico1@instablog9ja Bad intention say I wan help me friend ?
You Dey craze??😂😂 and based on the fact that I’ve been good to my friends,na them go even tell me say them go do am without me tell them
@lanre_koleosho@instablog9ja Wait you expect that the friends that just got back that didn’t know the in to in of the preparation and all should be the one in charge
Omoo una Mumu gan ooo
@lanre_koleosho@instablog9ja Yes I no get sir 😂 omoo na my friend wey fit do Dey talk about oo how you people Dey think ?
What if the groom doesn’t have anyhow who can do that for him …? Think na
@Obembe_@instablog9ja lol ridicule you say … wait if na my brother and after I don buy aso Ebi and I don package ,he con tell me say make I Dey incharge of drinks,make I talk NO ?
Oga if na friend wey fit do the same thing for me,I go do am 10x
@Perfectsingz@instablog9ja Well that’s another thought sha … but it depends on how the groom pass the message to the friend… the groom might really not meant it in an embarrassing way fr
@marcosaint12@instablog9ja And you went on vacation the day God was sharing sense for your local govt … how does my opinion cause you so much headache ?