โSinarambo and B red congratulations on your tear leather Lamborghini urus and 2026 G-WAGON, all hail the sons of Osun state governor 6 my own be say make una no finish Osun state funds, make una papa try build infrastructure, make una try create jobs for Osun, OSUN PEOPLE DESERVE BETTERโ
~ Verydarkman says
Youโre a user. Youโre someone that use your fans and use your popularity to the advantage of yourself. I go wash you and I no give u one breathing space. VDM to Davido ๐. Omo e don set ! Abeg make dem bring chair for me.
30bingos oya we no go talk about grammy again
Letโs talk about Politics ๐๐๐๐
This wonder boy na werey ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐