I am Amos Lawrence (Don Elphiz ) by name ,
Am an aspiring Engineering , poet, song writer , comedian and motivational speaker and an ambassador of Christ
@Dharmilolarr Be like say you guide wella ,and m not sure say na during buhari or tinubu time , may be na during Jonathan na why U dey claim saint π€
@LOWERLINESTIP Na pride won kill you ..
Na why U dey ask for money
You do b2b yesterday and haven't you noticed since you don carry glory give yourself ,na so so 1 game dey wound us ..
Stay calm bro every season get time
@farmaggregateng@CFC_OBED I studied agricultural engineering and I have my Certificate.
Would you please give me the opportunity to work with your company sir .
@officialEFCC Wentin do Una eagle eyes wey Una never carry Yaya Bello ..
Una eagle eyes no dey see politicians that embezzled public fund but after poor small boiz..
Ode efcc