@IyanuoluwaPres1@affow01@Lonerrr_99 Who you dey tell before watin I talk before I said from dapper to empire so watin I mean before go find somewhere to sleep joor
Anybody wey like make e distribute the dog song wating concern me with that that guy and fake life na 8&9
@affow01@Lonerrr_99 Who remember this year wey there Eranko talk say no record label before reach here but them mange werey since then till now fool artist with mad fans na under empire e dey Eranko from dapper to empire
@Lonerrr_99@zinoleesky01 Una just stupid all this fans Una know get respect for him Una too dey over do watin be all Una problems self better face Una life