Pull External API Data using AWS Event-Driven Services https://t.co/GeEpn27pNk
In this tutorial, I used AWS EventBridge to trigger lambda every 2 hours to pull NBA games notification into SNS topic which delivers an email to subscribers.
@toju_boyo When trophy count dey worry you abi. The years wey u dey chop am for Drogba and Hazard hand, who talk. Abi u wan make I send clips to clear your doubt?
@toju_boyo Lol. People wey dey play on Thursday don win UCL, and UEL. Na u dem take wipe ground win the UEL self. Abi u don forget say na Giroud finish una prof career?
@toju_boyo Na u dey title race naa, with that your legbere club. Abeg park well jare. When dem dey mention clubs wey win better trophies, you wan dey raise your hand