As seed germinate into plant,so shall this vawulence germinate into wàhálá.there won't be solutions,everywhere must scatter. proudly Àgbàfian army 🪖 Val boy❤️
@john322226 Haaaaa when did questions turn to a crime,but them ask Messi a question about scoring goals,he answer that he is tired of scoring he just want to enjoy the games and anytime dey ask questions about Ronaldo or any players he answer without getting upset tell your ekuke to act well
@Sports_Doctor2 That media aid or wetin be that man wey dey means yarn yesterday at Arise ? I hope he was there when Tinubu was making this statement...awọn alatenu jẹ́
Get your girlfriend's phone & search any of these words on her WhatsApp:
1) food
2) craving
3) airtime
4) data
5) gas
6) hungry
7) sharwama
8) suya
9) coldstone
10) room no
11) sick
12) fees
13) rent
14) hair
15) salary
16) tfare/transport
17) sex
18) wig
Thank me later.
End.
@gyaigyimii But them dey deliver nah...or those people wey no dey loyal to Ronaldo no like better thing? You people always bring different agenda to suit una narrative...smh