@instablog9ja Remove 20k each from the salary of those collect millions as allowances and salaries to accommodate newly employed sweepers. Make we borrow you and your team sense as una no get
@Oyo_Matters So you and Eledumare dey do meeting always on dos and don'ts of this world abi, kasa!!!! Eyin tun gbe wa de be ooo. So for your mind, eledumare dey inside the building you put there abi..... ode ni yin sir.
@Updateboyx Use your car and enjoy convenience or use public transport, save money and tackle stress and body pains at home.
Good life is expensive in naija ooo. If you can afford it, please do, no do aroro to yourself. If you kpai, dem go spend the money anyhow.
@NigeriaStories Wetin happen to the ones una Don buy cos na almost every year una dey buy ammunitions. Make una dey remember say citizens wise pass una, man sabi man una take reach where una dey, more capable people dey oooo.
@instablog9ja Wait oooo, be like say people wey surround this woman no inform her about the kidnapping wey dey happen for the county, dey no want make she breakdown emotionally..... hmmmnn
@manus0024 E get some waka person go wan do expecially night waka, you no get option than to guide well with fuel, I no dey make that mistake. Dis is wat dey call Afowofa.
@DejiAdesogan@TunjiDisu1 All na lie. Dem go catch criminal wey get money, dem no go show their face, who una dey decieve. So that if we later see am for outside, we no go fit recognise am. The house address and area sef should be disclosed too for people to be aware
@seyimakinde Politics game....... I just dey pity people wey don make money outside politics and later decided to go join them, you go explain wetin you dey find when nigeria happen to you.