@Onsogbu The question I want to ask is that..... Saudi Arabia uses oil and gold build economy and citizens are happy even our govt officials and billionaires go there for tour.... Na Akara dey get for mouth dey talk..... We are still in advance 1960
@TrendingEx@CitizenMonitors Dis just shows he's the spokesperson for the president...... E no fit say otherwise๐๐, dis people dey take Asian colos
@Onsogbu Is it not the same government that gave them the approval? In a sane country you don't just bribe your way out to build..... And also the govt needs to be blamed for this....
@Official_Isaaco@officialABAT This person wey post no dey tribalistic ooo bcos na our brother dey d govt but we d westerner dey fill hit like kilode...... Economy crisis, insecurity and looting of funds by borrowing from the ๐ bank.... Repetition of d same infrastructure just within how many months.......
@surviving_naija@NigeriaStories@officialABAT This tinubu dey take Asian colo... The one wan wey jet li dey use dey jump up... E b lyk say this man brain dey jump๐ฆ.... That means so many freel lancers and gig creator go lose jobs..... And how dis man wan tey do am with American organisations..... ๐ฆ๐ฆ๐ฆ๐๐