@plutomaniapopi Guyyy u useless shey u know???
With everything going on in the country u Dey release song, shey na smoke wey una Dey pop Dey enter una brain???
@begoodtourselfo@OkechukwuJ26045@TheGrandmaBoy Leave the oponu, this issue of kidnapping has been going on in north and east, only escalated when it got to west, those region are Cowards they rather run to Yoruba land for shield😂😂😂
@rawtruth691022@BiolaRichard@TheGrandmaBoy Coward but your region rely on government everyday, set camera and lament while they keep killing yall😂😂 who’s the coward here??? Mofo
@biggstepper004@DEngliishalhaji See this Oloribu, why your useless papa no come out come contest, we go vote for am, u wey bandit suppose don kidnap take chop dinner oloshi
@trulyFUNG@AIIMNONI@Emmanuel_Tips Na you dem swear for!
Isn’t that obvious it was a cult issue, una just dey stupid…..na tribalism dey kill this country, na only God know the kind hate you carry for heart for Yoruba people the way you quickly mention Yoruba lol, na Yoruba matter go kill una…..