@official_Gegeh Na now I understand this lyrics
Aiye iye, aiye iye
Ooh-ooh, ooh
Na as Chike dey pipe Frank Edoho wife, the inspiration for the chorus of “Egwu” take come.
She first dey shout “Aiye” na im chike tell am say ur husband go hear us o na so she reduce am to “Ooh-ooh, ooh”
@dammiedammie35 Na now I understand this lyrics
Aiye iye, aiye iye
Ooh-ooh, ooh
Na as Chike dey pipe Frank Edoho wife, the inspiration for the chorus of “Egwu” take come.
She first dey shout “Aiye” na im chike tell am say ur husband go hear us o na so she reduce am to “Ooh-ooh, ooh”
@TrendingEx@CitizenMonitors They’ll go on national TV, lie without hesitation, and the interviewer just sits there silent, instead of challenging the false claims.
"Grok can hallucinate just like any modern Artificial Intelligence."
INEC ICT Director, Lawrence Bayode, responds to claims by X’s AI tool over an X account allegedly linked to INEC Chairman, Joash Amupitan.
#CTVMorningBrief
@TheBeninBlogger So if them wan make these mumu ministers now, Shay dem go tell Tinubu say dem don get work already?
Make una just Dey fool una self. Na small time remain
Obadiah 1:15 —“For the day of the LORD draws near on all the nations.
As you have done, it shall be done to you;
Your dealings will return on your own head.”
Joel 2:25
“And I will restore to you the years that the locust hath eaten, the cankerworm, and the caterpiller, and the palmerworm, my great army which I sent among you.”