e go shock you say your babe go choose not blocking those boys wey dey "disturb" her for her dms, than choosing una relationship if you give her the ultimatum😂
once Saudi Pro League starts, they’ll still support Al Hilal every Matchday lol…When Cristiano Ronaldo hits the 1000 goals milestone they’ll still cry as usual lol
Stop stressing yourself, as far as Cristiano still plays football they’ll never have peace of mind 😎😂