@Wizarab10 See guys for nouthern parts of Nigeria dem fit make woman wey don born pikin turn virgin
Omo things Dey happen ooh
One girl tell me say she carry he period go fvck one guy wey don Dey chyk her for long
Last last the guy come think say nah him disvirgin the girl