@madmax_Real@OkaforAust98637@OzorNdiOzor You guys should wake up I beg na waytin government want be that... Let forget this tribe wahala make we push this govt out. I'm from Ondo and no one in my household support apc government. Igbo, Yoruba fight won't make us achieve our goals. I beg
@UTDfavourite I know say na engagement you dey find, na how to chop you dey find I no go spoil market for you. Enjoy ππ
Because if na record for football Ronaldo no reach Messi at all.
@Ko_Gbagidi@SundayUjoh3@dele003@davido Ode he is calling in international attention to what is happening in Nigeria since we no fit do anything.
If your pikin dey inside that bush for weeks you go happy? Most e reach una before una feel am? Omo I no understand the brain una dey use o
@dele003@davido Mr oladele you no well. So the world no no waytin they sub for here before? Boil dey your brain.
If we no fit help ourselves make the world help us. Na una dey make them think say all Yoruba no get sense like you. We dey suffer, no food, no light and our kids are in the bush.