@ruffydfire Igbo men & hatred na 5&6 .. They love to see each other downfall. If you truly want the presidential candidate from the east then why are you wa t to bring the only & current candidate from east down ? There's no genuine love among you people
@israel_ethel@ChuksEricE I trust us for dis country .. Na to dey there dey look you in your situation and not even record since una want dey call for arrest of the person recording .. You think everything na emotion ?
@israel_ethel@ChuksEricE Arrest the person making video ? If the person no record the scene how you want take know and cald for the person arrest ? Some.of una no just wise
@ade_397@yabaleftonline As na you see an say he resemble am.. Send her money to come Nigeria to do DNA . Na people like you woman dey give bastard pikin becos e resemble you