Nobody cautions anybody who trolls Wizkid but when FC troll back, they start coming up with talks like “you no dey tire to hate” in 2026 you still dey do banter, “banger boy try rest & get busy with your life”
So I ask, Wizkid no be human being with feelings ? Abi if person don become bigger picture Una go wan dey use am anyhow.
Nobody sees what other big stan acc does to Wiz until FC big acc retaliates
That’s thesame thing they did with Dj Tunez, their faves and teams all came for Wizkid unprovoked but when Dj Tunez started dishing back their meals back, all the people who were blind to caution ops all came online active to drag Tunez forgetting that he was only replying to what ops started.
I’m not even angry cuz it is what it is already but my reason for this tweet is to tell y’all that …. all of Una sha know wetin una dey do😂