@mkopanigeria
Is one of the most scamming company in Nigeria in disguise of helping or giving loan, why would you put an interest of 40k on a Samsung A07 only to remove some features to make the phone cheaper for you from the company meanwhile you take huge interest 😡
@mkopanigeria Same phone wey una dey comot the features still put mad interest
Una dey scam this country in different ways and only illiterate no go know
@RichAmbiti001@toyin_abraham1@peace_igho Guy
Since that kidnap happen u never chop?
Money no enter ur acct?
Na person wey dey do him business u dey tackle
Una really funny sha