@AirtelNigeria@omizbc Airtel see you will ask God for water and he will give you very hard rock
Good will frustrate you more than the way you guys frustrated me
Person go don sub phone go deh useless due to your useless network
Una no go die better die
AMEN!
@crediblecharles@Godswillzaq Maybe nah me no con sabi use am
Because e get one of my guy wey deh use am against me sef and e deh hard me to break he defense
Buh if I use am I go just deh concede rubbish goals e go con spoil my gameplay
@Damilare_x24@OlayomiOl17003@seyi_vibez Aswr make he mind just deh laidis
Nah wetin I want be that
If no be burna nii he no go talk anything about this he new album o
@Damilare_x24@OlayomiOl17003@seyi_vibez Omo bro yu no fe know the kain vex wey deh my body
I don deh reason this thing with my friends normal before everybody con later realize
You sef imagine that loseyi professor wey he drop for 2024
Guy see proper jam buh this guy no do anything about am till the song deh gba now