Nah cuz of say I no suppose judge anybody 4dis life naim make me dey overlook some kind things but make cup no go full for person at the wrong time oh…
@Allezamani Abeg oo what’s even wrong with the video sef? All this over sabi religious people that actually don’t even matter normally oo go just Dey yarn Wetin dem know actually know !😪