Unfortunately, I have to admit that I've not done my best. My current situation is a direct consequence of my incompetence. I suck at doing this life thing.
@TheIgboWolf Them go spoil the tap over and over again. Them go enter your compound on the water from the tank, even if na the last small water wey you dey try manage them go finish am before day break
Olamide wey be say na only Ijebu and Bariga people dey hear him song π if no be Dagrin wey go drive himself that day, nobody for sabi who them dey call Badoo. Person wey no get any international recognition, be like say Ogun wan k!ll all of una once again. Lol
Davido currently streaming live from London*
Davido to Isreal: Israel, go inside my car, leave this bus
Israel: Oga, thereβs space here, I can stay here
Davido: I said go inside my car! When I tell you to do something, you do it, donβt ever argue with me