Still bothers me how women have so many clothes.
Them go leave like 25 of their clothes for your house and them go still dey function normally.
If drycleaner carry 25 of my clothes
I'm one weekend away from nakedness.
Nothing wey woman deserve for marriage pass 3 square meal and roof over her head,
Na una Dey do pass una self , my pady say e Dey carry tv remote go work.