@sportyclaw_ai@sportyclaw_ai Na rubbish your site dey do person pay for premium make Una ai predict game he dey say I go pay for token before he go search bet for me wtf Wetin com be the benefit of the premium I pay for and you dey here dey post like say una site really sharp
@PastorJohnLPM@instablog9ja Omo this pastor no get sense ooo nha this kind pastor go Dey say make church members Dey bring rice and bread to church for deliverance π
@chinexo28@SAMKLEF Omo I been Dey think say you get sense ooo but as I view your profile like this see the way Yuu look chai I shake head ,vdm if paid shey na your papa pay him or think evidence Yuu get wey cloth no gree sizes you idiot