@naijaconfra Useless Vithief dem go dey form as if na them dey violent pass, another man country only you dey do drug, you for jst come Nigeria make ayes jst waste you instead of to go abroad go dey form violence, na Nigerians way dey there you put for problem now, very stupid vithief's
@gloriarubbio@EbukaOn2l@Sayno2crime@Husomijo@naijaconfra Junkies una way dey kpai normal floor member dey collect glory, but na una vital ayes dey chop, bomber don kpai he don kpai and if thursbeg exec number one crayfish waka ayes go chop am alawalai , we no send una papa, this is black axe πͺ
@gloriarubbio@EbukaOn2l@Sayno2crime@Husomijo@naijaconfra Onoli na former and he came back from turkey with some metal issue , but you do you remember your exc edu obara savage and ekeweofia wodolido ayes don kpai many exec go reach see no way deck exec for asaba no be me you go whine I no be 2026 ayes I don dey since 2010