@jujupunter Even Maresca sev suffer like this before him fit transform the team and the owners back am but Man UTD no dey like and no be say dem no fit sign players but PSR rules dey close with them
As a Broke Girl 👧🏼, showing off wetin you carry (BWESS & YANSH) is certainly not enough to own yourself a credit. Better make sure say as you dey do am, you dey save enough Money 💵 to Shut wide Mouths Up. Cus BITCH ASS NIGGAZ will want to talk ill of you cus you look Expensive.