@iamowiin Dey play! with the terrorism for Nigeria 🇳🇬 na still excuse for some govt entities to dey thief moni; dem claim say na for X budget or acquisition of “attack helicopters” but na still siphoning of funds
@willinilli024@LordEnyinnaya Yeye soldiers 🤡 na African dey always do our self how una want make Oyinbo not see us as monki
Soldier dey dress like terrorist
Citizen wey dey fear report case
Soldier wey go deny am
Some court-martial too wey go neglect evidence
@IU_Wakilii Na so PRESS people spread papers all over hin desk to look serious 😅 E remind me of days for papa house wey I go spread books so parents go think I serious
Camera…Action…CUT!!
17 Brigade Nigerian Army Promises More Support For NYSC
The Commander, 17 Brigade, Nigerian Army Katsina, Brigadier General Ishaya Ibrahim has promised the readiness of officers and men of the Brigade to offer more services for the NYSC Katsina.
He said the Brigade would leave no stone unturned in ensuring that adequate protection was given to all Prospective and serving Corps Members in the State.
He disclosed this when the Director General of National Youth Service Corps, Brigadier General Olakunle Nafiu paid him a visit in his office.
The Commander, who hailed General Nafiu for transformative leadership since assuming duty in the Scheme, also reiterated the cordial relationship that exists between the 17 Brigade and NYSC Katsina Secretariat.
He promised more support from the Brigade for NYSC Katsina State.
Speaking earlier, Brigadier General Nafiu appreciated the officers and men of the 17 Brigade for making Katsina peaceful for the Scheme to perform its statutory responsibilities.
He said the efforts of the Brigade has made it possible for NYSC Katsina State Secretariat to post Corps Members without fear, adding that the Scheme does not post Corps Members to areas considered unsafe.
He also commended the Brigade for the welfare of the Corps Members serving in the formation, likewise the officers and men being deployed to the NYSC Katsina State Orientation Camp for drills and security assignments for their dedication and discipline.
@yettydlaw_@MTNNG A class action suppose follow
Agencies like @NgComCommission@fccpcnigeria@ndpcngr suppose dey on top diz matter, people don complain tire
Na why I dey use Starlink for Naija, I dey in support of Pan-Africanism but wetin black man dey do ourselves no good at all
Yeye people
The rule of law for Nigeria 🇳🇬 is handled lackadaisically with no respect for human right and upholding the Nigeria constitution of 1999
Fun fact: Human right no be only about Chapters & Act, no be something Govt dey “give you” na who you be since dem born you into Nigeria Soil
“Education” no be same thing as “University degree”
Becuz person no sabi English or dey make mistakes no mean say e no dey “educated”
I still dey learn daily and again grateful to God for opening my eyes to this MATRIX we live in
PS: I suspect dat blackman ego for my company
I got yanked of my place of work in Europe, REDUNDANCY dem talk 😅
But I’m grateful to God Almighty for that “experience” otherwise I for just dey “enjoy” my “salaried” job (which dey great btw) but I for no understand a lot of things about reality
When I commot work, I con get enough time, calm down read about Economics:
Taxation (Tax Avoidance v Evasion) & How rich people dey keep dem moni
Truth behind Foundations (99% na fugazi) means to an end
Operation of bank & fake moni (Loans)
“Employee of da year” slavery 🐂💩
The rule of law for Nigeria 🇳🇬 is handled lackadaisically with no respect for human right and upholding the Nigeria constitution of 1999
Fun fact: Human right no be only about Chapters & Act, no be something Govt dey “give you” na who you be since dem born you into Nigeria Soil