@GodfreyWis44495 tyla should stay in South Africa for her own good...,we can't forget our people who d**d and also those that lost their businesses in South Africa
let her perform to her people๐๐
@General_Somto the value part shouldn't have been said because all humans have value..., but wetin done happen done happen make them sit down discuss that one
@General_Somto nasboi na my fav but him suppose give am tp then after the shout if them won pay am then minus the tp na so e suppose be.
this matter no go far na them won carry am go after sha
@mr_frimpong22 wait na ojoro eyes she dy cry for?
we plenty wey get am no be only you..., na una dy use big english which one be strabismus again๐ฉ๐ฉ๐ฉ na ojoro eyes we know ooh
@Kene_Nnewi na this type of people divorce their husband all because them won taste worldly shit..., see her mouth..., for breast wey stretch mark done spoil