All of una wey I give real estate job opportunity.. I no see una update oh.
My guy say he no go share another one โน๏ธ๐ถ๐พโโ๏ธ๐ถ๐พโโ๏ธ
โThem Dey hate on me but no lele, drop my banger and ghost againโฆ. I Dey school all of them like UCLA."
โHow you wan compete, when our experience no match?โ
Crayon pillow go don soak๐คฃ
How I love this response, โWith Cole, we didnโt speak about England ๐ด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟโ
Bcos Cole doesnโt Careโฆ You picked Saka over him and now you crying cos he rejected your call yet again? ๐น