@francis__voice Aswear
Dem Wande, Otunba, Abazz and co.
Nah only Benny dey chop for Outsiders.
I no even think say anybody dey see anything for FC π
@OloriOfOloriss As you see say Idan of Fools dey show strong competitive skill yesterday, you sharply come prove yourself today say nah you still be Oga..
A Queen I Stan π
@generalboboye This thing nearly caused a fight in my camp then in one of the male hostel room (Abia camp).
I don't know it is this serious in other states too.