@Adunnishadollar Tinubu Wahala go kpai this two transgender o, and there parents dey see them now. Cos me dey wonder why and how on earth Tinubu take enter una matter like this
I never thought that anybody could defend the N50,000 increase on WAEC and NECO fees by FG.
Compairing the cost of WAEC and NECO with the cost of IELTS, IG and SAT and of course without reference to minimum wage. Wow!
@achsahoils@Adunnishadollar You don see where Ogun kpai ogun before.. you want make I add you join ppl wey ogun go pkai for me ni oil seller π€‘ππ€£