@CarmodyWil94401@cal_mhe_iva Nah swaguu olofun fife,d werey want make zanku notice am,and nah so so infection she dey share dem Alexbaby go fit relate βοΈπ
@naijaconfra Funniest part be say bucca don ready for unah,wetin fit make their zone head carry their matter enter national ban news say all the lord for that way go buy gun unah think say nah play ayes go too die
@naijaconfra This is not a confraternity it deceit,and I kept on asking myself what is the main objectives of this particular group of mutiny nah water make number 1 man no get control over him ship and no be say nah people wey don use like 40 years for this game go mutiny am e fit be people