@RealAdeshina See as you dey reply comment left and right ehhh Omo raji ππππ Ogbeni you be him age mate no mean say you fit enter anywhere wey he enter oooo
@Princemoye1 Sir so you can see this video but you want to tell me you canβt see the video where Sam Larry dey beat mohbad?? Haaaa God go punish you sir cause I donβt understand why you are not doing anything on this issues oooo
@Hay_zedd01@yabaleftonline The pikin na him own?? How many times he don come out go fight for justice??? Na to stay indoor dey talk⦠he easy to talk when the matter no be person own
@mrfunny____ Sir please my dad has been sick since last year and it is really tough on me and my mom cause am the first born we have a bills of almost 70k to pay both house rent and for feeding sir
Dear artists hope you can see how Davido is marketing his album. He didnβt form oh Iβm OBO so everybody will cop my shit. Marketting your beautiful project that you worked hard on does not reduce your swag. π€π