@Tony_Anierobi @instablog9ja You can choose to insult this guys personally without insulting their tribe, na like this una deh take start this whole thing called tribalism… abeg, insult them if you choose to, but not their tribe, because you go offend other yorubas as well, thank you…
@Amelia_w10@instablog9ja When Aboki deh, wetin I deh find go bank…
Na to deh exchange am every week from different aboki for different locations… $200/$300 every week you deh whine…
@seyikanbai That's Delborough… one of the most amazing, best and talked about hotels in Lagos now… they offer you a white warm towel for your hands… but baba take am clean face, e no send at all…
And postrating is a sign of respect as well, it's a tradition in the Yoruba land…
@DeeoneComedian Them don pay this weyrey na why e deh open him wide mouth deh yarn dust… and the people wey e deh talk about wey put body, them go don share like 5k give all of them round… money wey go finish in a split second, bunch of shameless people…