.@BNXN Asake do song with Victony we no hear n0nsense
E do song with Darkoo we no hear n0nsense
E do song with Blaqbonez we no hear n0nsense
E reach your turn you start dey talk like who him mouth dey leak. Just because you wan prove point say you sef no small, Na pr!de go end your career! π€‘
.@BNXN better go delete that Eja Meja song from all streaming platform make we rest! π€‘
@DiepreyeOg73187 Omo I like am like that, very soon na our apc oba go dae choose who wan be president for Nigeria π€£ Iβm proud of my king Una go cry tire ππ€£