@sowore When will Nigerians stop been cowards how can you allow a common enemies into your country to perform a show that is not happening it on period
@NDCNigNews Our D7 edo state governor dey look for 2.5million vote..na with this kind grace you wan take get 2.5million vote for edo state make una just dey play Nigeria will be OK
@Anointe67791400@sowore Now una fit cry ba? When Blord was acting childish non of you called him to order now una wan act like the victim una dey craze
@officialABAT Oh what a carrying president... But you didn't not suspend your trip to the UK, now you want to show us that you care...oga if you want to show us you love us as Nigerians step at side let capable hands take charge of the presidency