@Daddyzee02 Make I ask all these fc question shey the gold wey them use for Burna boy na the same gold wey dem use for Mavo Abi wande coal abeg shey difference no Dey?
@MachalaDoctor Burna wey I no he no fit show sign of weakness na this isnโt Odogwu lol ๐ him music Dey go through a lot and he bought 3 fast cars within 2days lol ๐
No sign of weakness ๐ช๐ฐ