Here is Banku from Teediz to YOU!!! 😘😘 Attached is the BTS video too have fun stream,buy and share this wonderful music with your families and enemies ❤️💡
👽 ALIEN WORLD 🌎
https://t.co/X3nXoJrJDb
https://t.co/fwG87eFMCG
Omoooo with rate wey Elon Dey pay ehnnn my tweet go need start to Dey misbehave pass Carterefe oooo… Omo una go hear am ooo ahhhh see as $ Dey play everywhere God Abeg 😩 Abeg make person help me find karaole first cos ahhhh emi gan need $

@kintancoker01@renoomokri Title is nothing just mere words but when pride comes in it’s spoils it all that man has pride na devil incarnate trust me devil sef get pride nau make una wise up