I won with my woman fr
person dey gist me about him babe today, i just dey pity am😭… a lot of nigerian youth haven’t experienced love given fully in return.
my angel, my lover… she makes me so happy mhen😭
everything just ticks fr🥹
All these agbero’s go stand under sun harass like mad the 3k wey them gather dey go kon use am go buy scottish muzz, kon go sleep under one tree
Very useless set of bastards