@Tizzyakp2 Bro Davido don dey post that e daughter for long. Years ago sef. Even voice call with her e dey post am. I wonder how una think say mature man go dey copy e other man like say Davido small or e no be husband.
@OneJoblessBoy@BensonOrie89073 True sha. I No think say person go argue dis one fan base aside. No Nigerian or African artist get followers reach am. None of them don see 2m+ likes before
โ Davido is probably the most influential person from Nigeria under 40, in my opinion. I say to him all the time, โYou do know youโre kinda like the president of Nigeria?โ โ
โ Asa Asika
@Chukwuma7488081 Guy una no get sense. Davido don dey post him pikin years back even if e dey on call with her. All these fc go talk anything to glorify wiz
@WizStatz@davido Stuff like this dem no fit copy person cus na artistes way most times if dem wan drop new song. And Davido don dey do this for years. And person don first do am before wiz so?? Mumu
@WizStatz@davido Wait shey person no first do am before wiz fola do am? Like na only wiz be the artist wey dey allowed to do things? Una dey mad for dis app. Shey person never first do am first?? Useless copper
@FabrizioRomano On IG u posted him 5 times already edited him with ballon dโor. The face of the pic Spain won it was still him. Came here again and saw this PR again. Surely u ainโt a journalist. It was way back u were a journalist now u just post transfer news. Post matches results, and PR