The innocent people the police have k*lled., how many of the officers responsible have actually been arrested ? + I wish the worst for any Nigerian police
Every footballer has a weakness, but can we say the same for Cristiano Ronaldo? 💀
Man at age, is the lost complete player of all time 🐐
What makes him incomplete?
god go even punish everybody
the person wey wan buy phone for girlfriend
the girlfriend wey wan dem wan buy am for
the vendor wey go sell the phone
the dispatch rider wey go deliver am
e no go better for all of una
What’s all this nonsense Zay team and friends are doing just because REMA didn’t give him a co-sign? Like una dey crash out and cuss out because an OG no give una co-sign? An underground artist team and friends dey cuss out on snap because of a failed OG co-sign? Una dey kpami 😂