@iNspiritextra Person wey for de prison , una de use repentance as excuse what about those girls and minors they traffick and use them as sex workers some of this girls canโt even come back anymore some even die there
@MR__sulaiman2 I Neva see any woman do video about this issue, if na man do am videos go don plenty every all them so called naija feminist go don carry am for head