@NigeriaStories Shey some mumu dey talk say make dem increase the number of Medical doctors being graduated every year?
๐ keep increasing quota while they keep leaving the country en mass.
@ultimate_kombo U talk say dem use mouth close your door.
U no dey reason before you post....how many of us here are footballers wey okocha wan help.
Mumu
@NELFUND We students of AMBROSE ALLI UNIVERSITY EKPOMA have not received our own loan.
I applied since last year December..i never received anything till https://t.co/gYmlrq1T8q
@damilarelr@BartEzeonu@Morris_Monye Try and use your brain. It cut across both private n public.
Stop justifying evil, paying upto 1milion to study nursing is not subsidize
@firstladyship Oga..na evrybody dey feel the heat irrespective of the tribe, those ones u are backing might become with them later on...they are politicians irrespective of tribe they belong
@PIDOMNIGERIA Imagine if the people arresting this man are the top officials in govt,,, we would have been in trouble.....
President self never dey arrest people anyhow like this
@confindence24 Hunger dey land, u dey tell about leader...hunger know no tribe make una use una head.
Una never wise up, dem still dey use tribe play politics for una head